Monday Inspirational Quotes
🇳🇬Chicken wey run away from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup; YOU CANT RUN AWAY FROM YOUR DESTINY. 🇳🇬Today's newspaper na tomorrow suya wrap; KEEP CALM NOTHING LAST FOREVER. 🇳🇬Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef; JUST BE PATIENT LET THE GAME COME TO YOU, DON'T RUSH. 🇳🇬Akara and moinmoin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different; HOW YOU START DOESN'T MATTER, WHAT MATTERS IS HOW YOU FINISH. 🇳🇬If life show you pepper, my guy make pepper soup from it; MAKE SOMETHING GOOD OUT OF A BAD EXPERIENCE. 🇳🇬I get am before no be property; STOP LIVING IN THE PAST AND START LIVING IN THE PRESENT. 🇳🇬If person too tey for party e go follow dem wash plate; DON'T OUTSTAY YOUR WELCOME. 🇳🇬Craze no hard to form na d trekking be wahala; EASIER SAID THAN DONE. 🇳🇬No matter how hot your temper be, e no fit boil beans; CALM DOWN, YOUR TEMPER WON'T SOLVE THE PROBLEM. 🇳🇬Every mallam with im own ket...








Comments
Post a Comment